Sat, 21 Nov 2026

Celebrate Naija

telling the Nigerian story

Music

Can’t Come Close Lyrics by Vector

Vector Lyrics

“Can’t Come Close” by Vector reflects the complexities of unrequited love and emotional distance. The song highlights the frustration of being unable to connect with someone he admires, blending soft melodic vocals and hard-hitting rap to capture the tension between longing and the unattainability of love. It’s a poignant exploration of emotional inaccessibility.

Vector – Can’t Come Close Lyrics

Oshamoh!
Omo I dey see you from afar
Omo I dey see you from afar
Hmmmn!
Omo I dey see you from afar
But e get why I can’t come close
I can’t come close

Shebi I dey see you from afar, kai
But e get why I can’t come close
I can’t come close
But I sabi say e dey tinini, toh noh noh
It is giving “kin s’omolo“
Kininwi?
Eleleh!
If e use bead na sekere
But I realize many things, like how I feel for you
Let me leave it there
Hmmmnh!
‘Cause how I feel is true

I dey feel you from afar
I dey see you from afar
But e get why I can’t come close
I can’t come close
Shebi I dey see you from afar kai (tey tey)
But e get why I can’t come close
I can’t come close

But I sabi say e dey tinini, toh noh noh
It is giving “kin s’omolo“
Kininwi?
Eleleh!
If e use bead na sekere
But I realize many things, like how I feel for you
Let me leave it there
Hmmmnh!
‘Cause how I feel is true

Unh!
It’s true that I feel you feeling something
I dey leg over the thought ’cause it’s nothing

From the wide of the hip to the bust
To the bust
And I see it’s more than money as the cost (go on)
The price is higher than pms at the pumps (o won)
And i dey see all of your highlight for the comp (o wan)
I mean your game is nice from “at the jump“
Until the end I lay the background with a song
This is the song that am talking about
I see you teasing as you’re walking about
Knew I was busy but your thought is aloud
Yes I was busy but my thought is around
I dey obs, I dey obs, I dey obs
(I dey obs oh)

Omo I dey see you from afar
But e get why I can’t come close
I can’t come close
Shebi I dey see you from afar
Kai! (tey, tey)
But e get why I can’t come close
I can’t come close

But I sabi say e dey tinini, tono noh noh
It is giving “kiin s’omolo“
Kininwi?
Eleleh!
If e use bead na sekere
But I realize many things, like how I feel for you
Let me leave it there
Hmmmnh!
‘Cause how I feel is true

This article has beeen read 4 times.

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *